Бурна Бой Cомма

Слушать онлайн

CоммаБурна Бой

Скачать Mp3

Скачать
Добавить в плейлист
Бурна Бой - Cомма Добавлен в список избранной музыки!
Бурна Бой - Cомма Удален из списка избранной музыки!
Зарегистрируйтесь или войдите, чтобы добавить в свой список любимой музыки!

Войти или Регистрация
Время: 02:50 Размер: 2.62 Mb Загрузки: 0 Просмотры: 35

Комментарии:

Пока комментариев нет. Будьте первым, кто оставит отзыв о песне «Бурна Бой - Cомма»!
Отзыв:

Бурна Бой Cомма Текст песни

This one's for all my comma babes, man

Comma way

Wetin be this o comma

E Don finish o comma

Something de miss o comma

I suspect you o

Champion no be easy, o comma

Wetin be this o comma

I no believe o comma

Commot with your feelings o comma

Jejely sit down

Make you no come tell me shit now (comma)

Bad energy Bawo

I go change am to another thing now o (comma)

My baby jupa o

Make you whine to the sound of the guitar o (comma)

Start to dey sing loud

If you like the vibe I dey bring now (comma)

Omo Ologo Oluwaburna mo jigi jigi

And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)

Una know say me I dey keep am, o really, really

My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi

Wetin be this o comma

E Don finish o comma

Something de miss o comma

I suspect you o

Champion no be easy, o comma

Wetin be this o comma

I no believe o comma

Commot with your feelings o comma

Jejely sit down

Make you no come tell me shit now (come tell me shit now)

Bad energy Bawo

I go change am to another thing now (to another thing now)

My baby jupa o

Make you whine to the sound of the guitar o (sound of the guitar o)

Start to dey sing loud

If you like the vibe I dey bring now (vibe I dey bring now)

Omo Ologo Oluwaburna mo jigi jigi

And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)

Una know say me I dey keep am, o really, really

My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi (ay)

I dey see comma there

I dey see comma, comma, comma there

I dey see comma there

I dey see comma, comma, comma there

Your body bad, your body bad, bad

I dey see comma there

With your fake breast, with the silicon, girl

I dey see comma there

With your booty so big and your leg so slim baby

I dey see comma there

Tell me why your skin so light and your elbow black, baby?

I dey see comma there

I dey see comma there

I dey see comma, comma, comma there

I dey see comma there

I dey see comma there, comma there

This one's for all my comma babes, man

Comma way
© 2026 mp3muzik.ru
Для связи info@mp3muzik.ru Вся музыка, представленная на сайте, предназначена исключительно для ознакомительных и рекламных целей. Вы можете использовать наши контактные средства для размещения собственных треков или обмена комментариями с сообществом. Также доступна возможность создавать персональные плейлисты из уже загруженных композиций и сохранять любимые треки для быстрого доступа. Прослушивание и скачивание музыки осуществляется без регистрации, однако для использования дополнительных функций необходимо создать аккаунт. Регистрация на сайте абсолютно бесплатна и занимает всего несколько секунд.
version: 1.14012 Privacy